Make You Dab -Akpororo

Share:

Make You Dab

By Akpororo
 
 

Hey ya ya ya you ya ya eh a
Jesus is His name
The one that changed my life
This is your boy Akpororo (ha!)
You need to dab your way out and give God all the praise because he’s the only one
I just want to share my testimony, no be say I dey pose but na God do am (Hey!)

Chorus
I tell you, I tell you /x2
Say na God
I tell you, I tell you /x2
Say na God
I tell you, I tell you /x8 Oh, I tell you
Say na God
If you know say God don bless you make you dab, Yeah! /x3
Oya make you dab, yeah! /x2
If you know say God don bless you, make you dab /x3
Make you dab, make you dab
If you know say God don bless you, make you dab /x3
Make you dab, make you dab

Verse 1
This one na my testimony my brother
God don change my life, he don bless me, he do am o
Before before when I talk dem say my mouth dey smell
But now nko, dem wan hear my rhymes
E be like say I get ATM machine for house
Recession no dey affect me at all at all
God don change my life, e don give me everything wey I need
E don make my life so sweet even poverty no fit win
Poverty won lo, won lo, won lo, won lo
Say you don know
Say, I stand upon the solid rock
Oh Ooh yeah yeah yeah dooday (Hey!)
Hey!
If you dey vex for me, my brother you go wound o
The God wey hin hand dey slap he carry bazooka
My God dey fight for me even when I find trouble
He go still beat you because na Him be my God

Repeat chorus

Verse 2
Some say why I dey talk like this say who do am?
Sebi na God dey rewrite my story no be me
Then my level don change for real
My brother, you need to believe am make you follow Yahweh
I go sing and praise every day of my life
Because I no dey suffer any longer
I go give am all the praise
Na you turn my life around
So make the boy dey make, dey give am all the praise, Chai!

Bridge
Poverty won lo
God’s word never change
God God don make me joy
I stand upon the solid rock
I no fit fall again, fall again
If you dey vex for me, my brother you go wound o
The God wey hin hand dey slap he carry bazooka
My God dey fight for me even when I find trouble
He go still beat you because na Him be my God
Repeat chorus


Join Kulhud on Telegram -- t.me/official_kulhud


Download music with lyrics here

Facebook

Recent in Sports

[3,Design,post-tag]

Labels

"2" album(1984) (8) "Christmas" album(1989) (10) "Christmastime" album(1998) (8) "Eternal God" Live album. (1990) (12) "Give Thanks" album(1986) (13) "Go West Young Man" album(1990) (9) "Hymns II - Shine On Us" album-(2016) (2) "i 2 (EYE)" album(1988) (10) "I'll Lead You Home" album-(1995) (13) "I'll Lead You Home" album(1995) (2) "Let Your Glory Fall" album(1997) (11) "Live The Life" album(1998) (11) "Project" album-(1983) (8) "Rivers Of Joy" album(1995) (13) "Sovereign" album(2014) (12) "Stand" album(2006) (10) "The Big Picture" album(1986) (10) "The Son of God (& Imela)" album(2014) (13) "The Spirit Of Christmas" album(2014) (10) "This God Is Too Good" album(2016) (13) "This Is Your Time" album(1999) (10) "Wonder" album(2010) (12) "Worship Again" album(2002) (11) "Worship" album(2001) (12) "You Are Great" album(2016) (4) 3nity (1) A'dam (5) Aaron Lindsey (1) Aaron T. Aaron (2) Abby Godwin (1) Abiodun Olaoluwabiyi (1) Abraham (3) Abywaves (1) Ada (6) Adaora (1) Adebisi Crown (1) Adi Eze (1) Aijay (1) Aimee (1) Akanni Emsong (1) Akpan Alubarika (1) Akpororo (1) Alade De Saint (1) Alifted (3) Allen Benson (2) Almira (1) Ami (1) Angel (1) AnjolaJesu (2) Anna Barton (1) Annie Badu (1) Anthony Odion (1) Anu Omideyi (1) Araleyi (1) Arese Daniels (2) Asikey (1) Atta Boafo (1) Ayo The Sage (1) Ayo Vincent (2) B.B Asuquo (1) Baba Mary (1) Babatunmise (2) Beke (1) Betrose (1) Blessyn (1) Bukky Adediran (2) Ccioma (1) Chioma Jesus (1) Chris Morgan (1) Clergyman (1) Cobhams Asuquo (6) D Xtreme Crew (2) Dammy Afolabi (1) Dannielove (2) Darey (1) Debby Olusoga (1) Debsam (1) Delani (1) Delia (1) Delirious? (13) Derin Bello (3) Dew BlackWhite (1) Don moen (129) Eben (15) Efe Praises (1) El-Joe (2) Elijah (1) Elijah Daniel (1) Elijah Oyelade (7) Eloho (13) Evans Ighodalo (2) Femi Temowo (1) Flo (13) Frank Edwards (35) Fred Mac (1) Gabriel Eziashi (2) Georgeline (1) Gikville (1) Gil Joe (3) Glowreeyah Braimah (5) Gospel Force (1) Gracey (1) Healing rain album-2004 (12) Heartsong (1) Heybee Guitar (2) Hillsong Music (25) Hillsong United (148) Hillsong Worship (278) House Of Joshua (1) House Of Playright (1) Hymns (710) IBK (1) Initial (1) Isabella (7) Israel Strong (3) Jaymikee (10) Joe Praize (9) John Godfrey (1) Kaestrings (1) Kayode Kyros (1) Kelvin Ochi (1) Kenny K'Ore (26) Kike Mudiaga (1) Kristopher (1) Lara George (45) Laureche (4) Lecrae (1) LEROY (1) LWF (Living Word Family) (1) M.A.D (2) Mac Roc (1) Mairo (1) Makuo Israel (1) Malcolm Rue (3) Mali Music (1) Marvy (1) Michael Akingbala (1) Michael Smith (12) Midnight Crew (7) Mike Abdul (6) monique (6) Morayo (12) Mr Noble (1) Mr Xpensive (1) Nathaniel Bassey (22) Nkay (1) Noella (1) Nosa (1) Nsikak Ekwere (1) Obiora Obiwon (1) Obiwon (1) Ola (5) Olukemi Funke (4) Oluwashalom (3) oluwatobi (1) onos (4) Pastor Saki (1) Pat Uwaje King (12) Paul Chisom (1) Pita (3) Praise2life (3) Preye Odede (2) Princess Saint (1) Psalm Ebube (1) Psalmos (3) Raphael A. Macaulay (1) Rayday (2) Rejoice (1) Ronke Adesokan (1) Rooftop MCs (1) Ryta Ritche (1) Salvation Ministry Choir (9) Sammie Okposo (2) Sampraiiz (1) Samsong (5) Segun Israel (1) Shola Allyson (5) Simpa Adaba (1) Sinach (78) Solomon Lange (9) Sonnie Badu (4) Sophie (1) Soweto Gospel Choir (1) Steve Crown (1) Steve Williz (1) Steven Stern (1) Sunkey (1) Sunmart De Zionite (1) T3DD (1) TGOD (1) The Reapers Choir (1) Thelma Benson (1) Tim Godfrey (13) Timitimi (1) Tmax (1) Tobiloba Tes (2) Tolazee (1) Tolu Akande (1) Tonia Omoh (1) Tonia Shodunke (3) Tony Mac (1) Tope Alabi (3) Tori Kelly (1) Tpeah (1) Tracy Tolota (2) Ty Bello (5) Ucee Nwachukwu (1) Victor Ike (3) Victoria Orenze (1) Wale Adenuga (3) Wizdom Ekong (1) Xavier (1) Xtreme (2)